Breast Cancer Screening dey very important.

Dem dey use am find breast cancer early, and when dem find am early, dem go fit treat am on time.

Self-Breast examination and mammogram na better ways wey dem take dey find breast cancer early.