CarryGoCarryGo Presented by MOMerecine wen our sisi dem dey use for early momo after dem DO without condom dey work ?CarryGoCarryGo Presented by MOOctober 30, 2020October 30, 2020Postinor pikin dey happen o na why many young girls dey carry belle . some people go rush do wedding...
CarryGoCarryGo Presented by MO5 things wen you suppose do wen you wan do operationCarryGoCarryGo Presented by MOOctober 22, 2020October 22, 2020Operation no be thing of joy na why many people and dem family dey begin worry after doctor don say...
CarryGo Presented by MOWhen woman monthly flow stop body go begin hotCarryGo Presented by MOOctober 14, 2020October 14, 2020Nkiru wen be 55years say she body nor dey hot am say she only dey take holiday for place wen...
CarryGo Presented by MODisease wen too much siddon dey causeCarryGo Presented by MOOctober 6, 2020October 6, 2020For the three months wen lockdown dey for Nigeria because of Coronavirus, Ojo wen be software developer for lagos begin...
CarryGoCarryGo Presented by MOKelekele blood pressure problem wey fit cause wahala for woman wey get belleCarryGoCarryGo Presented by MOSeptember 28, 2020September 28, 2020The first antenatal clinic open over 200years ago and them open am to check 3 things for pregnant woman body...
CarryGoCarryGo Presented by MOHepatitis B na silent killerCarryGoCarryGo Presented by MOSeptember 1, 2020Johnson don dey go hospital everytime for like 4 months . E dey treat malaria bcos sign wen e body...
CarryGoPodcast ArchiveGetting to the Bottom of Blood in the StoolCarryGoPodcast ArchiveAugust 29, 2020November 23, 2020
CarryGo Presented by MOHow to sabi one on one yarning with una doctorCarryGo Presented by MOAugust 19, 2020August 19, 2020How you go take dey relass your mind with doctor wen una get one on one yarning . Many people...
CarryGoCarryGo Presented by MOWhy Women Hair Dey CutCarryGoCarryGo Presented by MOAugust 11, 2020August 11, 2020Why women hair dey cut MO carry ogbonge gist come from Cutica health to take totori una body one time...
CarryGoPodcast ArchiveAntibiotic Misuse: Don’t Kill a Fly With a HammerCarryGoPodcast ArchiveAugust 10, 2020November 23, 2020To Read Featured Article Click Here - https://cuticahealth.com/featured-articles/2020/01/antibiotic-misuse-dont-kill-a-fly-with-a-hammer/...