Wetin be Douching?
Douching na when dem dey clean inside vagina with water or other fluids
wey dem mix.

Many women dey do am to remove smell, clean the vagina after
menstruation or prevent Sexually Transmitted Disease.
But shey this thing dey work so?