Cervical Cancer in Africa (Pidgin)
Cervical Cancer in Africa (Pidgin)
X-ray dey save lives because dem dey use am find out many health conditions when woman dey pregnant. But many people dey always wonder whether e dey safe for mama and pikin during prregnancy.